Birthday Appreciation Messages in Nigeria Pidgin English

Birthday appreciation messages in Nigeria Pidgin language : Plenty reasons dey wey suppose make one happy, ( there are many reasons to be happy). On this my special day I want to appreciate friends and family who took out time to mark yet another wonderful year with me. Birthday appreciation messages in Nigeria Pidgin English is one funny way I intend to achieve this. So na em make I use pidgin English dey write. Read am well, you like, invite others to also read and share our . You no say better thing dey sweet, inform others. Ok

Present
Present

Now now, we don give una highlights of how we wan take spread the appreciation, see am ooooo.

Funny Birthday appreciation messages in pidgin language.

Birthday appreciation messages in  Pidgin language.

Pidgin language birthday appreciation messages.

Read also birthday wishes to my sister in-law

and Nigeria Pidgin English love messages

Oya continue!! Make sure say. O be only you go Waka see the ogbonge messages, inform others too .

.I would have loved to do a long epistle in English Language to express the special way I felt yesterday… But then I think I would rather do this in one language I grew up speaking “Pidgin English”

The kain style wey dem take bombard me with special wishes blow ma mind I no go lie… A swear to celebrate birthday dey sweet ooo…

Na so so calls, text, gift just dey flow like spring water. Choi! I thank una…. My hubby, my family, siblings both blood and in love  and social media family, I no be wan write long epistle but then… Make una know say I enjoy am weeeella and I dey grateful .

Thank you! As una make my day sweet, na so so sweet thing una go experience throughout this year. Una do well. Thank you

I Don’t Deserve This privilege, But You Choose To Be Gracious and Merciful Unto Me.

My people my people, I wan use this opportunity so thank una for the wishes wey una wish me on my birthday, I happy well well na em make me talk say na God go bless all of una .

See as all of una dey show me love on top my birthday. I wan thank you all wey contribute money, gift and text, even those ones wey contribute their time and pray join, una do well

Love good, to get  people wey dey rejoice when better happen around you make sense. See as I dey happy, my beautiful people,I no go take una efforts joke. Na Baba God go bless all of una for me.

Na so so so cry I dey cry, but you no say na cry of joy baa? I happy well well, untop wetin God dey do for my life. Say him give me life come bless me with people wey care, na that one I no take play. I wan appreciate all of una wey celebrate me for my birthday. May God shower una with Em blessings.

Wait see wetin dey for this one Birthday wishes to my boyfriend.

See how to propose to a girlfriend in Pidgin English

I no no wetin I do wey make me to deserve this kind love, una scatter my head with those ogbonge birthday party and wishes, I sitdon here dey thank Baba God untop una head. Make Em protect all of una .

As una follow me celebrate, bad belle people no go take eyes see una, celebration no go far from una. Una daysis go long. Una do.

Like this nah, I go dey waka dey fill proud up and down. Person wey get una get everything. Una love dey too much.

Na smile full my space, say I call for celebration all of una gather to buga with me. Na thing of joy like this. Una thank you

Silver nor gold I no get to give una. Na from grateful heart I dey thank all of una. Make God bless una.

Na my hands I lift like this to thank God who by His mercies no allow bad thing to happen to me as I come clock 40. God odogwu. I greet you specifically.

Happy 40th Birthday To Me.

Na with grateful heart I take appreciate all of una for birthday package and better messages wey una send

True talk una make sense as una take celebrate me. My Inyanga  come dey too much. Una dooo.

My prayers be say make God bless and preserve una, make Em dey do make his face come shine for where una dey. Make Em also cause men to celebrate una too. Amen.

THANK YOU SO MUCH…I LOVE YOU!

E get plenty things wey we suppose dey happy for, especially as today take be my birthday.

My own people, I wan join the host of angels like this to thank una for  celebrating me on this day wey I  add another year. Make una dey jolly.

My woman,my everything, wetin I go do without, I thank God wey create you come this life so, come make me and you to Sabi each other. Like this now I still thank Baba  God cos na Him keep you alive up till now. I still wan ask am make him dey keep you dey go. Amen.

Happy birthday to this young man, my younger brother in whom I am well please. Thank you for standing in when you are needed in the family, may the almighty God increase your coast. I join the host of heaven to say happy birthday brother.

Like play like play, you don dey age dey go, na better thing e be ooo,  make you dey age inside God’s Grace. Bad belle people no go see you.

I bless the day your Mama born you. I bless the womb wey carry you. I happy for you say you dey make am see another year so. God go dey lead you dey go Amen.

Na good thing to dey alive so, dey use our eyes dey see better better things of life. As God don decide to keep you, me self I like him decision. I still wan put mouth join say make nothing happen to you.

Read also Happy birthday king

You go dey live life wey long pass the one wey Methuselah don life. Nothing fit cut your joy. We go dey here to celebrate you and all the wins wey you go win. I happy Wella for you.

Asam, you know say your Mama born you well. You na better person, for all the life well you don touch and come make them turn to better lives na so heaven go touch your own life and make am turn into better life. I dey ask Baba God make Him bless you.

Anything you put your hands go work, you no go Hussle in vain, anybody wey go pursue you go fall and you go take off. You go dey Waka dey come back without any trouble. I come love you more. 💕

Onyem, nothing go fit make me to leave you. I join angels dey sing praise as we dey celebrate say Dem born you. We happy well.

Omo na love I got for ya, my heart dey full of happiness as e come be say na today be your born day. My heart may heaven open doors wey favor full come join your body, make no power stop your destiny. Make your going out and coming in be blessed. Amen

Boom!! Na my birthday, who dey breeeet!

I wan thank my beautiful queens 🤗My partners in success , arubam them on how una help to make this day come be a glorious day. I happy well well. Una well done.

E go hard for me to pour how my body dey do me for one day, na cos the joy wey I dey fill so, dey too much. Una join happy for my happy time. I thank una

As Gold dey special among metals.

Diamond among stones,na so all of una  go dey among una equals . I heart you all.

Best wishes

Birthday appreciation wishes in Pidgin English 

 

Birthday appreciation messages in Pidgin English
Present

 

Wetin I wan take describe as my heart dey do me now, una love too much for where I dey. God bless you.

I wan tell all of wey comot time come dey with me thank. As una no mind push wetin una dey do one side na so heaven go present una matter ahead ahead.

Joy oo, peace oooo, happiness and others go dey follow una up and down.

I happy say una love me reach like this. I. O go joke with una love, una thank you.

Read also Birthday wishes to my Husband

I no say you fit carry idea propose to your woman too, you fit do am for her birthday or your own birthday, see wetin you go tell her How to Propose to a girl

Funny Birthday appreciation messages in pidgin language.

Thank you! As una make my day sweet, na so so sweet thing una go experience throughout this year. Una do well. Thank you.

When I think upon your goodness, and your faithfulness each day, am convinced it’s not because I am worthy, to receive the kind of love that you gave, Lord am grateful for your mercy and am grateful for your grace and because of how you put out yourself I have come to sing this song out in praise…………….   Happy birthday to me. It’s still my day, thanks for the wishes so far. I like them o

My life come dey sweet pass sugar, mu heart come dey sweet pass honey. Na laugh and smile I dey combine these days. Na una give me this kind joy, joy wey pass the one una give me  na em God go give una.

I  lift Up My Hands To Worship You Father, Exalting Your Name, For Keeping Me Alive To See My 40th Birthday. May Your Name Be Praise For Ever

All Ended in Praise Yesterday,

By the special Grace of God Its my pleasure to appreciate you all this morning,

I’ve thought of words to express how you All  made me feel on my birthday am grateful, the best remains ‘thank you, For remembering me yesterday may the universe never forget you,

And For your thoughtful prayers to me,

Thanks so much ❤️💕❤️❤️ I love you all

My thanks to everyone who wished me a Happy Birthday. I have lost count of your beautiful birthday messages. They are simply overwhelming. To those I did not respond to personally, I sure will.

I am truly blessed to have such wonderful people in my life.

Thanks to you all once again.

GOD’S BLESSINGS ALWAYS, AMEN!

MUCH LOVE FROM ME…😍😘❤💛💕

Na so so love I have for you.

Una do well my people my people.

Thanks a lot, sir’s and ma’s for sparing time to extend a warm wishes and prayers.

May the good and gracious God torchlight una lives with favours, honours and ceaseless celebrations.  Amen

The Lord bless and keep you kampe. Amen

We are most grateful

I no want another family and friends apart from the one wey I get.

Thank you all for the messages and posts for my birthday!

Una messages I like, them sweet and make sense to me. Una do well

They are all well appreciated and absolutely made my day, may you continue to celebrate in joy, I love you all baayi

With a grateful heart, I have come to return all the glory to God Almighty for His faithfulness. Thank you Lord for the things You have done, the things You are doing and the things You are yet to do.

HAPPY BIRTHDAY.

No mata how serious life take be,

This kind love una show me, I won’t forget Asweruguad

See pregnancy announcement messages 

I love you.

See Unique birthday birthday wishes for self

I no say you go like birthday wishes  wishes in Pidgin English na em make I put am here read it.

How about you read Fake love quotes

Related Birthday wishes to a sister

If you get beta pesin wey you like, you fit pass this one give am My forever love.

Read Good morning gif

How did you see this special way Of writing birthday appreciation messages in Nigeria Pidgin English.