Funny Pidgin Motivational Quotes

Funny Pidgin Motivational Quotes: In Nigeria and some countries of the world, pidgin language is regarded as language of the street, this is because,  it is spoken more in non official engagements. Pidgin language or pidgin English as called in Nigeria is combination of English language and local dialects of a people. Sometimes some words are coined from neither both. There is no limit to the number of words that made up this funny language. The pidgin English words keeps increasing daily. Here, we have some funny pidgin motivational quotes that you will like. You can still add yours at the comment section just to motivate others.

Pidgin motivation quotes
Pidgin English quote.

1.  Pikin wey say em mama no go sleep him too no go sleep. ( A child that says his mother won’t sleep, he will not sleep also).

2. Na person wey wear shoes nos where e dey pain .

3. Na only foolish person go use im two legs dey check how deep the river dey

4. All the trees wey make forest thick no germinate the same time . No dey allow anyone put you for pressure.

5. Life no get duplicate or life no get part two.

6. No cut people off when your account balance no reach to buy knife.

7. You know say alarm go blow  wen you tell person wey dey carry you say Im dey smell! Na your leg you go take Waka.

8. You Sabi say good father fit  born bad pikin and bad father fit born good pikin. Life no balance.

9. No go chop food for thought no mata how hungry you dey.

10. Hustle get money because lack of mono fit make your problem come be like spiritual attack

Motivational quotes in Pidgin

11.Person wey soak garri for morning fit eat fried rice for night, life no balance. No competition in life, it doesn’t matter when you start.

12. Shea to stand dey hungry  lizard but na em tail no gree am.

13. If potter wey mold pot no fit to lift am up ego fit break am

14. No matter how high the butterfly fly you no fit call am bird.

15. Make you no go be anywhere belle face.

16. Life no hard, na we dey do am.

17. Any direction you dey go and u no see person coming from dey direction, kukuma turn back.

18. Person wey belle full today, go hungry tomorrow.  That’s to say nothing last forever

19. Life be like standing fan. E blow you small, e blow your neighbour small.

This simply means no situation or condition is permanent. It Also means wealth rotates.

20. Jollof Rice wey dey bottom pot today, go dey for top of cooler tomorrow.

It means the first shall be the last and versa verse.

21. Akara and moi moi get the same parents. Na wetin dem pass through make them different.

22. Na the same hot water wey dey make egg hard dey make Potato soft.

23. You no go call goat brother just because you wan chop goat meat.

24. Na footballer wey ball dey im leg camera dey follow.

25. To craze no hard, na to trek be the wahala.

26. Monkey no fine, monkey no fine but im mama like am.

27. Goat and lion never quarrel before but two of them be enemies

28. No matter the economy, elephant no fit chop grass

29. It’s a small world no mean say you go fit trek am.

Are you motivated after reading motivational quotes in pidgin.

As you dey read funny pidgin motivational quotes, you can still read Hustlers prayer quotes.

PIDGIN ENGLISH Quotes AND MEANINGS

Pidgin motivation quotes
Pidgin English Proverbs

1. Feel at home, feel at home, na so visitor take dey spoil television. Be careful who you welcome home.

2. Lean on me, lean on me, no mean say make you suffocate me.

That’s to say, you need to set boundaries to how you allow people into your life.

3. Bring Suya, bring Suya, na cow body dey suffer am.

This is a saying commonly used by someone who always provides. A way of him saying everything depends on him.

4. Do you know who I am, do you know who I am, na so traffic dey take start.

5. No be who first call Police dey win the case.

6. Monkey smart, monkey smart, na because tree near tree.

7. I dey shame, I dey shame, na so person take dey die in silence. So no dey shame

It is encouraging people to speak up and not to die in silence.

8. E no get as e be wey e never be before.

It means no situation is new under the sun.

9. Person wey dey chop egg no know say yansh dey pepper fowl.

Just to say, someone who enjoys ones .oney doesn’t no the struggle in making one.

10. No food for lazy man no be for pikin wey em mama dey sell food.

That’s to say, when you have God as father, you have no business with hell

Read also Nigerian Pidgin English love messages

11. If e reach time to shit, yansh go open.

Or

When breeze blow, fowl yansh go open

When the time comes, everything will be revealed.

12. This one good, that one good, na em make mad man load plenty.

13. When money dey, friend go dey. When money go, friend go go.

It means wealth attracts friends.

14. Mosquito wey no dey hear word na im dey follow dead body enter grave.

Someone who doesn’t listen to instructions is prone to make mistakes.

15. Use rope tie goat, tie goat rope, na the same thing.

16. The difference between Kpekere and plantain chips na packaging.

17. Difference no dey between six and half a dozen.

18. No be today yansh dey back.

Means nothing is new.

19. You never see “thank you”, na em you dey find “very much”. Habaa

20. No matter the size of elephant, e no fit cause earthquake.

21. Pikin wey hide cane wey dey for house forget say bush near.

22. Cow wey rush go abroad go come back as corn beef.

Hope you’re enjoying our pidgin English proverbs and meanings.

23. Khaki no be leather.

24. E go land, e go land, na im make butterfly take enter bush.

25. Dem no dey beg shit to smell.

26. Na from clap dance dey start.

27. Sun too hot no mean say fowl go lay boiled egg.

28. Na small shit dey spoil yansh.

29. Escort me, escort me, na im slave trade take start.

30. Temper hot, temper hot but e no still fit boil beans.

31. I no gree, I no gree, na im dey tear shirt.

32. Dog wey go lost no dey hear hunter whistle.

33. Na pikin wey no know im mama boyfriend dey call am brother.

34. Cow wey no get tail na God dey help am pursue fly.

35. Person wey dey cry dey see road.

36. Yansh no get teeth but e dey cut shit.

37. Na person wey wear shoe know where e dey pain am.

Funny pidgin quotes

38. Dem no dey tell blind man say rain dey fall.

39. Second hand suit no dey get trouser.

40. Na man wey dey reason dey scratch im beards.

41. Say you chop egg no mean say you don chop full chicken.

42. Money no dey today, money go dey tomorrow.

No condition is permanent.

43. Dem no dey find black goat for midnight.

Make hay while the sun shines.

44.  Na condition make crayfish bend.

45.  I get am before, no be property.

46. Person wey dey ask question no dey lost road.

Just to say we learn by asking what we don’t know.

47. Person wey dey cut pepper no dey scratch bumbum.

48. Na sleep dem take dey test die.

49. Noting last forever,go try aboki perfume!

50. Hope you like the funny pidgin motivational quotes and pidgin English proverbs you just read.

See also

Happy New Month in Pidgin English